Asset wey dey real life (Real World Asset), wetin dem be?
Manage episode 384171242 series 3405728
If you no know, Pipo wey dey outside web3 don dey shook dia moni inside di market now…
As everywhere don dey green small small, one question wey una dey ask be say where all dis moni dey come from…
Na where Assets wey dey for correct world(Real World Asset) show face be that.
Dem dey give Pipo wey dey outside web3 chance to shook dia money inside di market. Una dey feel di gist Che?
So for dis episode we gather reason.
- Wetin be Real world Assets
- Wetin dem fit tokenize…
- How una fit make moni from dis narrative.
- Wetin be di future of this narrative in di crypto space.
If dis mata interest you, make una download and listen.
Enjoy this episode🎉
Disclaimer - beware
Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.
Thank you
Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour
Follow us on linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9z
Subscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5w
Learn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/
Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9S
Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
62 епізодів